Burna Boy dey on 2024 Times Magazine 100 Most Influential pipo in di world
Respected American Times Magazine don name Nigerian music star Damini Ogulu wey pipo know well-well as Burna Boy as one of di 100 most influential pipo of 2024. Di 32-year-old Grammy-award winner na di only Nigerian wey make di list. For one statement on …